@Chude_ND1 Una foolish gan oo..person park go buy something una dey shout up snd down..he kill person or scatter shop....unprogress ones shouting to opprute the progress one...dem dey harden the matter make dem born de car for no reason
@jaysongsico Lol you beautiful girl got bad characters and not having a wife material because you feel you are beautiful so you can do whatever you want ..I have a beautiful girlfriend who's doing thus things I'm saying and I put her in her place and position she belongs because me too no sma
Bebex outdid himself on this one. π₯ππ½
A 2002 G-Wagon upgraded to a 2022 G63 AMG.
Only real Benz enthusiasts will be able to guess the few things he couldnβt get.
@Kingprince006 Their suicide go easy too..if them don tire for life as it took them to that stage..if dem tire to live the life den go just jump from.there too
@WestnotWest Una too dey cap too much...where hush keep $44m for house abi u nor know wetin una dey talk? U know how much is that..bro hush chop life and yes he's ahead but make una no forget sey when he dey chop him own life kc too dey buy things wey him.dey. buy too according to the cars to
@APSTDRLUCKYENI Tell am sey him and him.woman dey mad ..like better craze dey worry her..dem go UK dey watch Nigerian film...because I no understand..I go first send all of dem back dem bring my own people