@Mazitundeeednut This people just dey use u people make money in Twitter
Una think say nah help he dey help una
Since when he dey post this things who have you seen thanking him for once
Ask your self wetin u did for him wey he go credit u 500k
Wise up Nigerians ๐