@10kilometer001@hypetribeng make una stop all this stuff naw
the guy say e no dey follow anybody compete
why una wan put am for talk ehnn?
abi una don get fra😟?
@kilinkay208@fc_babynew@heisabefe01 broooo
you know since when tenski don dey sing
you wan con compare am to Abefe discography wey never reach 6 month old?
@fc_babynew@heisabefe01 i listen to UGs ooooo
but motion-wise? Abefe get pass them oooo
The guy dey sing song for tiktok girls and dem dey chop am on a steady
no whine am oooo