@worldwide176481 Those of una wey Dey comment all of una na fools na caption Una Dey follow you no play the video make you hear watin den Dey talk for the background una just Dey talk nonsense for the comments section na phone he thief he no use anybody for sacrifice