@99_billion__ Why una dey beg for code?
Person way won help you no go stress you.
U don't need to beg let him be if he likes he drop code if he doesn't like make him keep ham. Last last everybody go smile one day.. But different day
24m boomπ₯π₯π₯
Wow God is great π
Drop details for dinner π½οΈ
Crediting first 100likes and retweets
N20K each,
You must follow and retweet to participate π―β
@Kyriankelly400 Abeg I won talk something @39billion sure edit
Dey try make u dey avoid over 2.5 most times nah the over 2.5 dey spoil game rather use over 1.5 or over 2