@Djbture01 Before when u pple believed life was easier how many cars did u pple buy let alone u wanna full ur tank 🤣… How many houses did u have then , how much billion naira did u save then ?
@mrdofabuja@Anthonytyga 90% no sabi d werey and I stil dey stand on it … many times wey him Benz don waka for road and I never see anybody hail him or dey chitchat say na Salako dey go for road so