@UnderCartel1 Go and refund people there money or work hard bring better game wey go give them profit stop post shit that end up cutting people paid 10k and lost 50k,100k
@UnderCartel1 Bro I have been following your game we never end successfully dem give and take I paid that 10k today too I dey Ur VIP make I dey show u say most of us dey lose wetting we gain