@henryggmu1 Olodo uprising no pass like this, so you think say if Ronaldo no get talent for football e for reach this stage wey e dey for e career, talent without hardworking is won't take you far.
@originalproflle the double standards in Nigeria is very shameful if its someone from the east holding a dagger we all know what they will do to the person
@instablog9ja see nigerians una never serious, imagine say governor carry plate dey share as empowerment, d mumu citizens stay for cue dey collect their future, person una go burst e head asap, nd na northerner's wey nigeria dey affect pass na dem no whan wise up.
@boytv_cartoon You are very mad, when other countries are talking about real development, life changing policies, u r still talking about roads in this century.....na craze dey worry u
@GloWorld@GloWorld tell me why I will sub and not be able to use it for anything because of your terrible network, is it until people start suing you guys for breach of contract before you fix your network issues.
@Carra23 I know your racist you too know you are but what we both know you aren't and will never be is a good footballer, for some one who isn't one of the top 1001 defender in football history you sure know how to talk about someone who's last season is far better than your entire career