@twitgameboy My name is pandaofafrica, also known as Aboki Gold, I sell Jewelries. I am a public relations manager, an idealist, Event/ party content developer.
Serial entrepreneur.
Pro Gambler.
@39billion Universal man.. so far na like 12 games cut for today..
how far my bro.. you sure say you no they work with sporty bet so?
Because I am not understanding again.. 40-12 and still counting.. were u dey carry us go? Go far pass village oo
@39billion How do you select 4-5+ goal bounds in a match..
now them Dey done end first half for 0-0
Mhmm This universal man, U Dey carry is go were we no know oo..
@39billion Universe man, unfortunately you done lead us astray!!
Them no Dey rush your code again like before.. very soon the remaining of us go japa..
Omo e be like say we no reach 5 way no boom over night ooh..
See jubilation everywhere abeg ooo.. @Mrbankstips@officialmoore7@BETLEADS
Una Dey bleed bookies for the community life.. congratulations yβall π₯