@adesokan2010 @the_realdami @EdidiongAntia You fes say Mek dem give you chance she say no, you cum Dey shout correct sis on top nonsense wey she talk Dey blush because of bress oloriburuku
@instablog9ja 80% of una for this comment section go talk nonsense for here finish still pick up your phone leta this evening wey be Friday call those almajiri wey una Dey quote for here begin bargain how much she go carry go if she visit you for weekend, moto no Dey move if fuel no Dey inside
@itstiigii Weโre still talking about xenophobia, now we have some crayfish tryna spew up tribalistic nonsense, which state would they even say โif not for Yoruba people this state for no bright smallโ?
You want to inherit properties u didnโt work for,
Na all of us get Nigeria you can cry
@adebisidejoke What are you trying to say? How many Ronaldo or Messiโs matches have you watched? If youโre in your early 20s he probably started playing professionally before you were born, you have nothing to say