When I still Dey stay for SILLING house !! I donโt like making freestyle videos inside there !! Then one day I decided to blurr the background. Dat shit changed my GAME. Now I live in a POP house AND TODAY Iโm remembering DAT day !! lol ๐
#Life
Popo carry me 2day as he open my phone he see Wallpaper of cartoon wey hold gun. He use am against me I no know watin I wan talk. I say naso the phone be from company say tomorrow the wallpaper go change to JESUS. Naso he tell me say make I enter MOTOR !!! JESUS where ur face๐ญ
Omooo all dis producers no see @otegabillz new eps Abi ? Even if na 1 or 2 open verse make una drop am 4 YouTube for we Upcomings na !!! Abi Ewo ni werey gan
Jogbo FM ๐ป. Abi kini ka se bayiii ??? Se na LAGOS FM ni ? Abi na watin u want make we do gangan. JOGBO carry LEAD make we MOVE follow na ASAPPPPPPPPuu !!!!!!
If you need to see a post before u realize otega new music , you are not a verified otega fan and for that Iโm sad !!!!! We really need a radio station :(
@otegabillz Jogbo FM ๐ป. Abi kini ka se bayiii ??? Se na LAGOS FM ni ? Abi na watin u want make we do gangan. JOGBO carry LEAD make we MOVE follow na ASAPPPPPPPP !!!!!!