@DanielRegha If no be say you this @DanielRegha bomb Dey your head , you no go Dey talk nonsense for mouth , I bet you don’t know when Asake started music that’s why you’re assuming rubbish , Asake give Seyi vibes 5yrs down make we bet Seyi still no meet am