@ozave11@donttelmewatodo@Xdroid_Mo You and the person where drop the comments are retarded because him talk wetin a mad person fit talk and you self de craze for backing up somebody calling somebody "This Thing"
I know it isn't just me that thinks it's possible to expose Spiderman real identity
By taking his organic web for sampling
Since it's coming out of his body
It's supposed to have his DNA in it
@TouchlineX Una don hear amm
If Una think say him de pay FIFA
Make una go pay FIFA too or una wan tell me say una no fit raise money pay FIFA make Dem favour una goat
Lol
Make all of una go sit down una never ready
@Enioriyor@LaNRaY_SHeeRan Leave bro make bro de talk rubbish
No be still African team players Messi de destroy
I'm sure bro go think say na about physicality just like all these Nigerian street footballers think
Lol
Messi go do amm wetin no good
@TouchlineX That's the thing u know their playing style but to stop them from executing it is difficult
I wish Argentina the best if luck but this Spain to tactical as fuck....