@johnnyDabrutal@santaluceya@Molayoo_ Wetin concern give you assurance say first class holder no Dey among those bros? 0 go ni? When I first got admission nah so those Egbon Dey hype me even during the exams den go call and check on me and some of dem don graduate from institution before I enter jss 1
@johnnyDabrutal@santaluceya@Molayoo_ People like me ? Like say you sabi me ode apoda…. If you get OT you go know say many of them fit guide pass him X10, if you be street boy dem no need to tell you say dem just proud of him say person like him come out of their hood.