I gave up on comedy to focus on barbing , i cut for 200 naira only i am now a proud owner of 2rooms selfcontain, I am 23yrs and this is my biggest achievement thank you lord. The secret is i pay my tithe in church. Retweet to show love #LagosSwindlers
@lordlamba1 Lamba I wan ask one question, how una take make am at ur 20s , bcus ehn I don Dey push hard from 20s n now my 30s, no sign of light at tunnel.
Different hustle but notin to talk about . God of lamba locate me abeg Cus don tire