They say charity begins at home. Make una ask OPM Apostle Chibuzor wetin he dey use all those small small children wey full him house dey do. Charity no suppose be a tool for deception. Stop using the name of God to mislead people
@ERussell323@Victornkemjika Sometimes the way Una dey talk for this online ehh. Make we sha meet you offline if your mouth go fit sharp like this. If you survive am make them cut my preek
You tell a story through music
I don Dey jam Erigga since I Dey secondary school
Senior brah !!!!
Very sad generation with happy face
The only time we Dey smile na when the plug they gate ๐ช
Guy see lyricsโฆโฆ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ
@Szymansk_ii Oga no be force to play betting o. You people need to stop hating this guy since he won that last game Una never get peace because Una no play