@kwesi_digital@AMrym93884 I say make you find another thing talk....you dey prove to me say na your head dey make the loudest noise😒....kwesi no put me for talk
@kwesi_digital@AMrym93884 see clownn! open your mouth waaaaa.....even if she moves to afghan no human deserves to be treated like that....the other day a play kicked his cat and almost lost his job....was fined , lost the cats and he also lost endorsement....cat oo.... find another thing talk abeg
@officialEFCC nigeria needs stronger institutions.....the efcc should be able to try this guy nauu! with every evidence you have....ododo sef ehn, e get as e be....kogi state seff😩😩😭😹....cus their lawyers sef been dey protest say make efcc and fg stop they disturb am😭😹 ahh kogi peeps ehn