I've got a story for you guys tonight if anyone wants to hear itโฆ๐
One of my fondest memories from primary school is the time I got into a scuffle with a classmate named Gbemisola. She tore my school uniform out of 'JEALOUSY'๐ because I had used my pocket money (#5) to buy
@video_00 God no go let us work for another man chop o๐ the hyena just come like that carry the snake go, pursue the cat wey kpai the snake go. Once I see the hyena dey come I don tell my sef say na who go chop the snake dey come so. I dey expect the cat to carry the snake run before.๐
@gmltony That gle guy no do am anything, but normal e suppose off the hazardโ ๏ธ light, but we all canโt judge him for leaving it on while the car still on park though. For the guy, make he just see am as motivation and work smart, he go buy him own buy wetin pass gle if e no relent.
@instablog9ja If you beat my pikin like this for public space, I no go come back the school come fight back o, I go just beg my pikin make she no vex buy her ice scream, make she let the matter go, na one day she go just hear say the teather don pkai๐ na she go con even gist me for house.๐
@engrICO2015 Nothing concern me with that one if na my wife o๐ I go just come down from the car do small snap dey go where I dey go, if the matter go con sweet pass make e be say na her idea to go learn the work, no be say I force her or anything, we go dey meet for house later.๐
@16oztris@ayekeeno Neega been smoking weed for decades now, youโre here talking about addiction. That shit has become an habit, addiction dey learn.๐