@Ekitipikin Omo the way I lose with @Ekitipikin throughout December and January ehn, the day wey ticket boom for January I no well so i no play ๐๐ e pain me die ehn, me wey my friends Dey call Ekitipikin Loyalist. I strongly believe sha, the boom go still come and I go follow chop am ๐๐
@ImoPunter Valencia ahbi? ๐ญ๐ญ I no fit cry abeg.. monaco don already break my heart..Valencia wan shatter every small pieces wey remain ๐คฆ๐ฝ๐ญ๐ญ๐คฒ
@ImoPunter But to be honest this players no Dey pass for osimehn at all if not by now we for don score like 4 goalsโฆ player go get ball inside box instead make e square play.. e go Dey beat go back ๐คฆ๐ฝ๐คฆ๐ฝclear clear tap in chances fah.