And why e no injure am na because say ak na gas operated gun. So no be all the gas Dey commot from the front some go that top tube na why e no still injure and so him vest absorb the pressure wey remain. But this influencer like to Dey spread propaganda and na wetin those bandit like.
@EmGaga124@iamsimplybobo@emadeyforyou This particular blank wey sound like that na those ones wey the powder no Dey much. Na why spark no even show from the muzzle self.
@henry_fbl@emadeyforyou Them too mumu 😂😂. Ar wey no be smg you turn am to yourself shoot am. If na live round Shey the recoil no go carry the gun go other side 😂😂.
@belshazzar_opy@emadeyforyou They don’t know how firearm works. A live round of 7.62 by 39 in that empty room without ear plugs would rupture his eardrum lol.