For 3days now my roommate just dey ask me why I dey talk to myself anytime I sitdown outside
Bro na GOD I dey talk to o cuz wetin pass skin just dey amaze me like na so GOD dey work
GOD IS THE GREATEST❤
Me wey don cancel all my plans for the year to continue next year but wetin God do for me this month I never fit even get myself yet everything be like magic to me.
GOD IS NEVER LATE
It’s OD’s birthday and his babe sent him flowers. Look at the love and happiness on his face. 2 years ago, a girl i was dating sent me flowers on my birthday and i asked her am i supposed to put it in soup?. Pls is there something wrong with me???