once rain dey fall and you dey use MTN, nothing suppose concern you with pictures and videos again for twitter.
just dey read the tweet dey imagine wetin dey the picture.
God, please remove every lazy spirit, every lazy bone, and every habit of procrastination from me. give me discipline when i lack motivation, consistency when i lack focus, and the strength to walk fully in the purpose You’ve placed over my life. AMEN 🤲🏾
Omo make everybody stay guided oo
Cause when e later sweet for my side, the only way una go notice am na the good food and correct clothes wey I go dey wear. You no go ever catch me for anyhow parties or places wey no add value to my life. I know I’m here for a great purpose