@Guylikelampo That one wey wear that rubbish aye cap don threaten me tire with that him Conner baming aye wey him be. For him mind na every nigga de fear aye. Him for no block me na till we see face to face na there him go know say him train don jamb ship wey pass him power
@SleemBerry1906@Gabby730jay@DarkSEboy_ Na wetin I de face rn. I move come Warri na stunners I come Dey with ๐ and na people wey de advice me about smoke dat 2019 for school oo