@theboyfromojo Mumu same odumodu wey dey chill with davido nobody get issues but you wan find way many wizkid look like devil fool i dislike guys that can be bought like you ��🤦🏽
@oyl2he You think say because Davido dey sing song wey una no dey fit listen to after three weeks na so other people dey do ? Know the difference between trendy and hit songs next year people go still Dey listen to this song davido makes songs for djs others make songs for people anytime
@PipiAsiya Dey lie for yourself dey go I dey zaria with them and no be to cover body for afternoon dey deceive yourself night time in the party and club the real self comes out
@TobbieXY@VirgoSmart1 Mumu don't call a melody singer a rapper you dummy of is a one pattern singer and black is a rapper so don't ever compare black to of of you are not dumb