E get some kind music na inside frequency dem Dey go collect am, na 💯 guaranteed to blow, because na spiritual
Wizkid na King fit this lane, that guy Dey login the frequency back to back
I Dey pray for God to show me signs since how many months, e don show me sign na me con Dey fear 😂🤣
But God doesn’t give us a spirit of fear, but of good heath and sound mind so that feeling wasn’t of God, na once i cast am.
If your 3rd eye open, you fit Dey watch music video make you dey see the artist spirit and energy, you go see beyond the human case (flesh), you go Dey see the mask when dem wear to cover thier real face.
I just Dey figure out say na this frequency, @EF555 login to all this while.
Baba don see himself with him 3rd eye he know say the greatness sure, na once e manifest am 🔥
The crazy thing be say dem nor Dey explain this frequency, na those when Dey very aware go understand, if you nor understand now you go understand later when you don Dey aware, when you sef don Dey fit login the frequency, you go con Dey connect all the dots like I Dey connect EF moon own now, and that’s just one of many people when login the frequency
Note all great people don master this frequency, they’re very logged in that’s why they protect their energy like their life depends on it because it does.
All this 3rd eye people, una nor tell me say e get the kind frequency una Dey login you go begin see everything clear, read and interpret energy like say na book
I nor one believe say many people don Dey login this frequency before me chai, my head one blow 🤯
All this 3rd eye people, una nor tell me say e get the kind frequency una Dey login you go begin see everything clear, read and interpret energy like say na book
I nor one believe say many people don Dey login this frequency before me chai, my head one blow 🤯
I had to pay a lot of price before I realized not all truth God reveals to you is meant to be shared
Sometimes God shows you so you know how to move, not to tell them because they already know what they’re doing, don’t explain, don’t complain, don’t let them know you know, always play the fool
Your enemies are as important as your friends, you just need to put everybody to the right use.