@uncunnybirds@naijaconfra Awon ebi ee yawerey
Ode buruku cos if unno mad unno go Dey reason like this monkey lol even monkey sef get sense pass u ππ«΅
@uncunnybirds@naijaconfra Aswr this guy just Dey make me laugh πΉ
How does my twitter username related to cult shit??? Username oooo if u understand Yoruba Walai Oti yawerey peace βπ»
@macelxspace @EGHO231 God bless you bro !!!!!!!! But him Dey feel like say he no get oops again meanwhile na the day wey him go lag dem Dey observe π€
@EGHO231 Bro apart frm escort dem Dey always talk say once a soldier is always a soldier he suppose Dey carry pple waka like him members ! Ahh omo rip poison π€¦ββοΈ