Everyone shouting about what imisi is wearing bt we all loved tacha wey no dey send live show.... Leave am to wear wetin she wants wear... If she wear pata lasan, make dem evict am laikdat... Abi no b Jalabia she wear enter house?? Let her breeef abeg 🤣🤣🤣 #BBNaijaS10#BBNaija
Be like biggie wan flog rooboy 🤣🤣🤣 once he comes out of the DR and stops talking about yesterday's eviction being fake, you go know say biggie don caution am #BBNaija
Thelma is very competitive and blunt... They think she's the show!!! She likes partying too... she's almost am all rounder to me sha.. But I no lmow why her fans no too plenty #BBNajia#BBNaijaS10