I pity your life. That’s Chollo, Burna Boy’s right hand man and one of his deadliest guys.
This one no dey forgive o. Burna Boy fit still forgive you based on reputation, but I no think Chollo get forgiving spirit.
You literally don't know this man, and that’s because he no dey flaunt his doings. Chollo is made for life. He’s on Burna Boy’s payroll and quarter of his salary will sort your present, past and future.
Una go just come online dey talk rubbish about people una no get idea about. His properties for Lagos and Port Harcourt alone worth billions.
Omo
Them carry one guy for my area wey dey do blackmailing work yesterday.
The girl wey he dey blackmail kill herself
So them track am come here
All the way from USA bro😂