Ano dey blame Semenyo one sef. The whole tournament he no smile. If you wey your striker few months ago be Haaland wey them sey play plus Jordan Ayew, you too no go smile.
Half of Ghanaian youth didn’t grow up watching Rosalinda, Storm Over Paradise and other Mexican telenovelas to end up supporting South Africa. #FriendsOfMexico