@AU79executioner Oga rest you no dey tire ??
You just dey embarrass yourself
Instead make U study to dey profitable, U dey clown π€‘ profitable person.
Funny dude.
@freakin_snow You liar! π say na my brother's friend
You have no connection to this person whatsoever.
I always wonder why you always relate to your stories on a personal level.
Just exaggerating for likes.
You even dey cover the eyes make u no cast amπ
Picture wey don tey tor here
Liarr
@EkpuduS@yabaleftonline Lolz this man.
Things are not done like that.
If you want a tenant to pack out when he isn't defaulting in anyway .
You should at least give like a month or three months window to look for house .
You can't just tell them to up and leave because you're the landlord.