Jasmine was begging Machala to let her pay for her nails because he has paid for too much and โkeeps taking care of her๐ฎโ๐จ๐โ. We Nigerian girls have our own good part make una no too drag us๐ญ๐
@seunpizzle___ Baba abeg this one no be TikTok na make just say Hi ๐ i go appreciate boss you know get to much fans for TikTok ๐๐๐๐๐๐๐๐
โOGB! OGB! OGB! How many times i call you? Iโm giving you 24 hours carry that your Lamborghini โMan sorryโ from the street of Lagos, if not, if that car injure anybody Iโll sue you to international court. Nigerians dey go right your car dey go left, Lamborghini wey I Know dey sleep for ground e reach your turn your Lamborghini dey beg for forgiveness because you want to impress Nigeriansโ
โWahala! GEHGEH don finally throw shade to OGB ๐๐ฝโโ๏ธ๐