You see den korliba boys wey dey stand the kawukudi mamobi traffic light there wey dey hold the plenty tubers of yam nu? Then boys dierrr dem go hold am keep π. The thing dey weigh plus the sun too dey blast yet, if you talk price plus them,dem no wan tear top.
imagine being a young adult living alone in Accra, hustling to make a living. you close around 5pm because of the rain, get home around 11pm only to find your place flooded and your belongings displaced. yet you still have to be at work by 8am the next morning.