@Betodds1 You no touch my breast but you whyne my nipple all those times wey you go say drop aza and I go dey hope say I go see credit but mppppphhhhhh nothing. As in e no dey show.
@nwagbaraebubec1@Soulstice_Cult Straight to d koko. We rise by lifting others. Oya abeg lift me opay 8168340049. Na tfare to go work tomorrow na im be my wahala abeg.