275 days to GO LIVE
Captain Ghana, Sarkodie, and his friends will light up the O2 Arena on 6 March 2027 in London. Be there and experience greatness
π« https://t.co/6Cw4pHgg1g
HAPPY NEW MONTH TO YOU π₯°
BATCH THREE π
KEY MOMENTS FROM THE JUST CONCLUDED GLOBAL PRAYER AND FASTING A LOT MORE TO BE SHARED. CHECK OUR MEDIA FOR MORE VIDEOS.
ALWAYS VISIT https://t.co/4SCthVkJva you will be glad you did #loveworldcan
Motor wey Oga leave for mechanic workshop for repair......mechanic finish repair come use am carry him girl go hotel.
Information reach Oga wife say Oga carry girl come Hotel. π€·ββοΈπββοΈπββοΈ
Oga wife rush come, she hide for one Corner for hotel dey wait for oga to come out. Oga friend wey see her don call Oga say him wife dey hotel.
All of us dey here now de settle de issueπ€·ββοΈπππ
Una say wahala be like wetin again? πππ€£
I go update una shaa
Let me come and be going