I take God Allah Jesus Muhammad Ogun or anything u sabi beg una if u wan greet me Yoruba ppl abeg nha Happy New year oooo no b apinu iya be guided if u wan suffer suffer on ur own no carry me join New year new phonetic #Ayefele#HappyNewYear#31stDecember
Ppl tends 2 find ppl succeeding as dem a competitor nd strive more 2 succeed Dan dem if they are being brought dwn they strive to stand back again at first once they see sm one that has prob lyk dem they relent,relate wit d person nd cont living in their fallen lyf #Speedy
Nha this year Xmas be the real oooooo silent night oooooo holy night. Every where just silent and dry no banger no money nothing nothing π₯Ίπ€£
#LastChristmas#LastLast