@izunna96@ObezX_ Dey just dey make me laugh. All this things na just because of prophecy oh tell me na only crepe dey market
The crypto of today is different
@RansfordLartey7@wahala_trouble@richydarrah Dey play many of una nor even dey crytop that time and alot of poor people lose oga nobody knows the coin for the bull run
Crepe na prophecy dey help am
@GabrielChijio15 Na like ice have thought me that this word u write is a lie
Whan a coin as many haters is a red flag. U are saying nonsense people should just be careful of this coin I wish u all well
@gustavoprophiro@aale_xander Nor let am deceive u oh
Crepe are no utility all what people who hold crepe are waiting for is bull run and prophecy
There are a lot of scammer in crytop I swear