this country stupid gan, person go dey talk how he no see job with wetin he study for school, you go dey paste am "learn skills".
"i can't see job i studied agric" - learn a skill
"i just graduated" - learn a skill
"i am in 300l" - hope you are learning a skill there is nothing outside o
so whats now the point of the university if na skill he or she dey come out learn?
like why not use the 4years to focus on the skill since na wetin he go still come outside do?
No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation … imbecile