@Jesudara6@Blakeryano No be when carter end him live stream him tell him people make dem go join peller live stream and when carter never come live even 17k views him no enter nah when carter tell him views make dem go join am him enter 21k
@law64990@Peller089@ForPeller Tiktoker also pay bloggers that clip dem so because dem no get sence dem go sit down dey clip person just like that wey dem go buy data and things wey dem dey use because nah peller dey give dem the money
@law64990@Peller089@ForPeller Mumu peller fans no dey ever get sence all streamer pay bloggers for clip dem that is why post blogger choose only one person to blog while some clip all carter has is who personal blogger shank has is own too peller has is own to so as jarvis and tiktoker that go live also have