This guy only pops-up every 4yrs.
You’ll never hear about him or know the club he plays for.
But once it’s WorldCup moment, Mexico brings him as their chip.
Legend
Dear Kings,
Stop waiting for your turn (you no be Tinubu 🙄), them don scatter the line for front. Find your way oo.
Life no be turn by turn again, nah who get sense de change him chair.
Use your upper, e get why.
With the way things are going, e be like say na this Christmas people go really understand the meaning of
‘Silent night, Holy night 🎶’…..
That thing no be song again oo
The number of persons wey don download telegram in the last few days ehn 🤣🤣🤣.
Telegram go just de cast una upandan (my landlord sef don join telegram) 🤣🤣
Nice one Equatorial Guinea