@hiannaxd E be like say na only you dey win this draw oh. When you go share code now, person no go even see two wey go enter but when e reach your turn na always cut one. Well done oh agent
@39billion Baba no drop any code wey no be world cup. Na from now we go know the real punters. Anybody wey no drop
Better World Cup bet then I go avoid that person. Who Una dey deceive?
@sn_adebisi Any punter wey no dey post better bet during this World Cup just know say them no mean well for people. Una no go sit down one place book better ticket for people. Na people wey dey play una games I dey pitty. Agents everywhere from big to small idiots!!!