@Choppielife@instablog9ja Why u Dey tell me same to you
You wan give me your virus of foolishness?? 😂😂Omo u talk say u don marry
Me and you know say u never marry u no even merit baby mama
King OBO! 👑
As you prepare for August 11th, I pray God gives you wisdom, energy, and anointing.
May the venue be packed, the sound be perfect, the vibes be 100, and the success be massive.
No evil shall befall you or your team. God’s hand will be upon the show. We luv u ❤️
@davido Good day OBO 🙌
I’m praying for you ahead of your show on August 11th.
May God go before you, give you strength, sound health, and divine protection.
May the stage be filled with joy, massive success, sold-out crowds, and unforgettable memories.
30BG to the world 🌎😍
@iamchika10@BawaSamuel15@DAMIADENUGA U are capping .. try and change the last name of my child if I give u Belle .. na only u go take care of the pikin no worry since Una wey be feminist no wan get sense
@kadibia43@Orhue1OfOkpe@ChuksEricE Guy I understand but he is wailing like a woman he should take a chill pill 💊 and work on himself simple!! No need to Dey complain abi he wan fight nature
@BawaSamuel15@DAMIADENUGA If she has bad character I should still marry her ?? And if she doesn’t want the child to bear my name , I won’t even make any expenses to the child as my own .. na only her go take care of the child .. so she just Dey cap ni she doesn’t know life