@ayo526aaa my boss I Dey try download that Nextdoor app e Dey show not available in my country same as textnow too and I Dey on vpn like this oo Abeg you get any solution
See person wey wan fight Charles Okocha next week don sick. 😂
Portable, you can see Charles Okocha is training now Oo! We don’t want to hear any complaints this time around o 😂