@DurkioWiz Only thing wey fit save them make them no jam motor of soldiers for road
If them do make them fuel come finish instantly
Lailaha the rest is history π
@FelixJoe531319@Ntproangel@PSGINT_ Bro una just dey clueless media or no media una think say una pushing nahim them they take vote for ballon d or π
Make una continue to dey cry
Go push saka next time nah them fit give am