@13_xcvi See as you dey type with plenty emoji like fool, for Toto wey be say immediately you leave her another man wey gallant pass you go take over that same day self ๐ซฉ
@elvishhhs All these una settings na for boys wey still get emotions for women, somebody like me I go fuck you as I like, as far say you no dey bill me I no get shaking ๐โโ๏ธ
@13_xcvi E be like say heart palpitation never do you after you fuck finish? Pray make you no encounter such, na the woman you go dey beg to raise you up put water for your body, dey mumu there
@oku_yungx I will just use it to go for h pilory test because I am seeing all these tweets about H Pilory flying around TL. And honestly I am having every symptoms, but na money no dey to even go for checkup so man just dey manage he health dey go until whenever ๐