@_afbeautyy What goes around, comes back around. If you born boy advice am make he nor make you be priority, make he value him girlfriend first b4 you.
These three are criminal that robbed a compound at Ekose community along Egba road Benin city making them the most wanted recently in Benin city any one with useful information that could lead to the arrest should not hesitate to inform security operative.
@Just__Esther Why una nor dey ever think of how to make money and be self sufficient? To be a boss lady? Every now and then, it's men men men, wey the brain wey God give una? Wetin una dey use the brain do?
@Aduradara61049 You just dey hustle for man wey go help you take care of children wey another man leave for you. Slow down with this single mother ish..