@Vfdbankng@VFDGroup@AnchoriaLtd what is actually wrong with your bank
all money transfard to my account has not reflect and its showing received in other banks
@_agneeess e be like say you don dey mad abi?
na the truck with speed na dey bring fuel come naija abi
or na I'm glad pay my rent abi
until them kill one of una for this app before the rest go learn lesson
@alat_ng I don't really understand your bank again
What are all these delays of transactions anyways ???
person go send money una go delay am
them go still send person money una go still delay am