@Kalel_Fly TT na game of luck, Ruslan has always play under game but since yesterday i noticed one way or the other I find him playing over, na to dey avoid him now😂
@dammiedammie35 And dem put law few months ago say police is no more allowed to be a private guard, escort or security to any individual o, una dey see now say law in Nigeria is for the poor citizen😂😂