@yabaleftonline Una Dey talk oh
Ok the guy wey ask to date you Shay he no get career or God to focus on Abi
If na me I for swear for you ๐๐๐๐๐
Omo this life pesin needs calm and observe things wey dey go on for him life oh
Cuz this thing wey Dey go on don pass to Dey blame "village people"๐ช
See iPad wey some of us ( Traders ) Dey pray to God for badly ๐ญ๐ญ๐ญ na him 1 boy Dey use watch coco melon ๐คฆโโ๏ธ
If I see 1 get for better trading I go happy oh ๐ช
#Forextraders

@anonzy_1@Techriztm Look at your second pic
Notice that once price invalidates a zone it automatically uses the zone to sell massively without barely needing liquidity ๐ค