@movinman_@seyi_vibez Eru Aye
Watin day pain you werey, Eyin Omo zinodict yiiiโฆ.. be like say Una no wan know Una set again Abi, NSNV na Una mate Abi ๐๐ก๐น
@movinman_@Theonlymighty@seyi_vibez@Tml_vibez Na Ogun go kill your entire generation, must you use the guy name chase clout, kilode make Una leave seyi for us nawww abeg. With all his doings Una still never believe say he don pass some of Una fave
@AAnyhow7093@zinoleesky01@smartkelly002 When dem no day prosper for Una family, how u wan take believe say no be Audio car. Mumu awon Erudict, make Una tell your mentor, make he try collab with better artists ๐ญ๐น