@PoliceNG The judiciary failed na ordinary Olokpa wey no go fail??? Abeg make i flush my plate joor!!! This country weight no pass 1 tuber of yam walahi π€
@instablog9ja This is what we called Dog π nobi this one I buy wey the first me sleep and na me go still wake am up to remind am say dey don break ooo
@timayatimaya Na why I still dey fine those people that always be like ( do you know I can feed you and your family??) Omo nobody dey talk that thing again ooo for quarrel!!!! Everywhere don hard even road to go otuoke no dey baba chulo π